musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - COMMON PERSON - BURNA BOY - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Common Person letra
(Fun—)
(Funkula)
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Burna Boy - Letras
- 23
- Alarm Clock
- All My Life (remix) (feat. J. Cole & Lil Durk)
- Alone
- Anybody
- B. D’OR (feat. Wizkid)
- Baddest (feat. Khuli Chana, Yanga & AKA)
- Bank On It
- Big 7
- Cheat On Me (feat. Dave)
- City Boys
- Colateral Damage
- Coming Home (feat. Usher)
- Common Person
- Dangote
- Destiny
- Dey Play
- For My Hand (feat. Ed Sheeran)
- gbona
- Glory (feat. Ladysmith Black Mambazo)
- Gum Body (feat. Jorja Smith)
- I Feel It (feat. Jon Bellion)
- It's Plenty
- Kilometre
- Last Last
- Masculine (feat. J HUS)
- Monsters You Made
- No Fit Vex
- Odogwu
- Omo
- On Form
- On The Low
- Onyeka
- Pree Me
- Pull Up
- Question
- Real Life
- Rock Your Body
- Rollercoaster
- Science
- Secret
- Sittin’ On Top Of The World
- Soke
- Talibans II (feat. Byron Messia)
- Talibans III (Remix) (feat. Byron Messia & Chris Brown)
- Tested, Approved & Trusted
- Time Flies
- Toni-Ann Singh (feat. Popcaan)
- Vanilla
- Want It All (feat. Polo G)
- Way Too Big
- Wild Dreams (feat. Khalid)
- Wonderful
- Ye
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br